Omotena

Solidstar

I just want the best for you girl omotena J sleeky sleeky sleek sleeky my omotena Solidstar my ometena ohsss Make I tell you how e dey happen As I dey here so my na my mind dey trouble girl I don't want to love you no go want to hurt you Make I no go do wetin go wrong you girl I'm not the one for you If you follow me your friends dem kpai for you Girl I'm not the one you be wanting the one you be hunting Make you just go nor be long tin hey Cos I dey waka day and night Na who go cool you down wen your temperature go rise hey Babe I am a freestyle lover can I be your freestyle girl Babe you too good for me I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka) Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee My name na Solidstar No be say I too much or no be say I fine I no want make e be like say I no dey get your time Cos babe you too good for my type I no dey lie I no dey lie hey Everyday will be a working day When you need me around I will be far away Babe girl I no settle I be Osale hey For my job nor holiday hey Cos you beautiful you wonderful you capable And you need a man that is cool and lovable You don't need a man like me You don't need a man like me Babe you too good for me I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka) Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee Girl you're so special You're so sweet so soft and tender tender Sweet figure 8 aje butter Omotena I no fit be your lover lover I'm so sorry girl I don't wanna be your man Got no time for loving time to call you honey sweetie oh no Cos we no fit blend oh akamu and ewedu no go gel oh Lion and dog no be friend Babe you too good for me I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka) Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee Babe you too good for me I no think say I be right person for you babe Darling you need a man way go dey your body We go give you all the company you need babe I just want the best for you girl Omotena oh oh I fit give you all the time you deserve deserve Hey cos I be waka waka (Waka waka) Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee

Written by: Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store