No Tension

Solidstar, Orezi, Terry Apala, Isoko Boy

Shabba along came Tuzi Ejuru ejuru ejuru Ejuru ejuru ejuru Yea yea Yea yea yea Ka jo ma rokii Ka jo ma faaji It’s time to party It’s time shake your body Everybody oya move your body Whine whine am well Anita whine am well I know my work o Pay my money I no dey go down Na man wey work suppose dey jolly yeh Isoko wa doo (Wa doo) Delta wa doo (Wa doo) No do ojoro (Ojoro) No tension Am living my life with no tension No tension The money dey come with no tension No tension Gum body Chop money (lele) Shake body Delta boys from Isoko Gum body Chop money (lele) Shake body Delta boys from Isoko When I dey suffer dem no see me Now I dey hustle dem want to feel me Say dem think say mo gba wire Am driving my Benz dey fire Shebi na me wey get my life dey jaree If dem never know dem want to know Emi ati won ati ki ese kan bo shokoto kana No tension instead of that I need attention If I wan gbadun ko ma station Emi te ri mi o gbeshe ran won Isoko wa doo (Wa doo) Delta wa doo (Wa doo) No do ojoro (Ojoro) No tension Am living my life with no tension No tension The money dey come with no tension No tension Gum body Chop money (lele) Shake body Delta boys from lsoko Gum body Chop money (lele) Shake body Delta boys from lsoko As the money don show omoge come close Oya come follow me jolly o You looking so fine let’s have a good time Baby come chop my money o Designer designer money no be wahala Designer designer I go buy you designer Baby wey go shake their legs Sha you no go kill person Oghene make you keep blessing No tension Isoko wa doo (Wa doo) Urobo wa doo (Wa doo) Omote kiko No tension Am living my life with no tension No tension The money dey come with no tension (Omo boys ehn) No tension On how e take dey ehn Unto say you dey go through one or twos for the industry You con dey tension eh See na your matter Never to tension o yes o Na to carry work take palash for the industry If at all o I think you don hear the aza Some bobby don dey look me fes No dey look me fes Look wetin I dey show you I think you don see am so na so Very near human beings dem Who does that na wa o

Written by: JOSHUA INIYEZO, MICHEAL UGOCHUKWU OPARALyrics © Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store