Ebelebe

Solidstar

I no dey like to dey make mouth I get mouth but I can't shout Back then dem dey call me tout Na jeje so I can't fight The boy dey katapot the boy na agunba oo The boy the ebelebe Maka chukwu I dey celebrate everyday I dey thank God o the boy dey katapot oo The boy dey ebelebe Maka chukwu I dey elevate oo Everyday pretty girls come whine For me hard o the other day me go down with Nkechi for me yard o lot of them Dem a come from foreign to see Me pon me yard o I travel all around the world Dem know me, dem feel me for Chicago The boy dey katapot the boy na agunba oo The boy the ebelebe Maka chukwu I dey celebrate everyday I dey thank God o the boy dey katapot oo The boy dey ebelebe Maka chukwu I dey elevate oo he hello oh When me step in the club the girl dem kolo o Halla halla jojo Jojo for the girls and the girld dem sugar Me get the money in abundance Na everyday we dey dash am Shout out to all my guys wey dey cash out Na everyday we dey chop life eh The boy dey katapot the boy na agunba oo The boy the ebelebe Maka chukwu I dey celebrate everyday I dey thank God o the boy dey katapot oo The boy dey ebelebe Maka chukwu I dey elevate oo zoro The boy dey katapot the boy na agunba oo The boy the ebelebe Maka chukwu I dey celebrate everyday I dey thank God o the boy dey katapot oo The boy dey ebelebe Maka chukwu I dey elevate oo The boy dey katapot the boy the ebelebe Maka chukwu I dey celebrate o I dey thank God o the boy the ebelebe Maka chukwu I dey celebrate o

Written by: JOSHUA INIYEZO, PROMISE ECHEZONA OBIAGWULyrics © Peermusic Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store