For You

Solidstar

Oh lord, ehh Girl you know I no fit die for you But I fit do anything for you I go borne all my family because of you Them never know wetin love dey do You know how it feels to love somebody And the person wants you back You know how it feels to need somebody And the person needs you back Shawty so cool and she dey glitter Fresh out of box ajebutter Hm, she gat the things that I like Shout out to her mother Shawty call me anytime she see my video She say am sexy I don miss her oreo She can't do without me and my body o So I place no one above my girl e oo She so natural, no filter Me I wan die there oo I don see so many girls no no I can't deny her ooo Girl you know I no fit die for you But I fit do anything for you I go borne all my family because of you Them never know wetin love dey do You know how it feels to love somebody And the person wants you back You know how it feels to need somebody And the person needs you back Girl your bum bum curve round about Other girls come take a bow Na you dem dey talk about shubidubidi dadide Shawty call me anytime she see my video She say am sexy I don miss her oreo She can't do without me and my body o So I place no one above my girl e oo She so natural, no filter Me I wan die there oo I don see so many girls no no I can't deny her ooo Girl you know I no fit die for you But I fit do anything for you I go borne all my family because of you Them never know wetin love dey do You know how it feels to love somebody And the person wants you back You know how it feels to need somebody And the person needs you back Girl you know I no fit die for you But I fit do anything for you I go borne all my family because of you Them never know wetin love dey do You know how it feels to love somebody And the person wants you back You know how it feels to need somebody And the person needs you back Hold it, so natural, so natural

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store