Heart Robba

Mut4y, Elhi

I like Mut4y Omo shey you know Say we no need no referee to blow Be your hero Make you feel warm anytime wey you go Be like you don jazz me Otrumokpoh baby girl na him knack me Omo shey you know Say we no need no referee to blow Blow oh oh oh Moni o di don don Ama give you loving till the sun comes Anytime you call me I dey run come Baby Iwo gan gan eh Moni o di don don Ama give you loving till the sun comes yeah Anytime you call me I dey run come Baby Iwo gan gan Iwo gan gan eh I dey need you everyday Oh my sweet sweet kele come cool me down Oya come cool me down I dey need you night and day Ohhh yay Girl come around me love it when you come around Ohhh yay wey Natural oh Omo baby you be natural oh natural Heart Robba oh Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah Natural oh Omo baby you be natural oh natural Heart Robba oh Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah See I'm for real Me I no wan waste no time oo me I no wan waste no time oo Say na you I need Me I wan catch your vibe oo catch your vibe Tell me wetin you need Make you no go free my side oo make you no go free my side oo Wetin e take to make you stay stick around oo ye ye ye Moni o di don don Ama give you loving 'til the sun comes yeah Anytime you call me I dey run come Baby Iwo gan gan eh Moni o di don don Ama give you loving 'til the sun comes yeah Anytime you call me I dey run come Baby yi Iwo gan gan Iwo gan gan ye Ye oo ye oo Natural oh Omo baby you be natural oh natural Heart robba oh Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah Natural oh Omo baby you be natural oh natural Heart robba oh Omo baby you be heart robba you be heart robba oh yeah Oh yeah You be natural yeah Ye ye ye you be heart robba oh ye Na na na na You be hert roba ye ye oh yea Omo shey you know Say we no need no referee to blow Be your hero Make you feel warm anytime wey you go Be like you don jazz me Otrumokpoh baby girl na him knack me Omo shey you know Say we no need no referee to blow Blow o o o

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store