Commando

Mut4y, Ceeza Milli, Wiz Kid

Yeah yeah Odi odi StarBoy Ceeza Milli ehn ehn The love wey you give me girl E dey high pass palmi (Spellz) Omalicha girl you sweet pass jollof oh Apuruka something come and cool my temper oh My baby see wetin you carry oh le le oh oh Baby whine oh shake ehn ehn Whine commando Whine and dance commando ehn ehn Whine and my baby go down low Shake oh shake oh Shake make you dance you don't know Whine and dance commando Whine and my baby go down low Bumana Come see baller E be your body make I go gaga Oynyema me sa mu cosir Oh let your bumama Come see baller E be you I dey search for truecaller Oynyema me sa mu cosir (Ehn) Oh baby oya move oya Baby whine nyoma You fine chioma Say na you be the one I dey want oh Every day she listen to my song She dey do it all night long I tell her say na she I want She say na me wey she dey want yay Oh baby whine oh shake ehn ehn Go down low Whine am baby go down low ehn ehn Baby shake commando ehn ehn Baby whine oh shake oh commando ehn ehn Whine am baby go down low ehn ehn Whine for me you be commando Bumana Come see baller E be your body make I go gaga Oynyema me sa mu cosir Oh let your bumama Come see baller E be you I dey search for truecaller Oynyema me sa mu cosir (Aye) Girl I wanna feel your body on my body I no really wanna waste your time girl Girl I for like make you sef come be my paddy (Spellz) Now you gat me knocking at your door gat me knocking Cos nobody love her better Girl I dey beg you make I enter finito late oh Girl come whine fi papito Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental The way you whine oh yea My baby dance Reggae and Calypso Oh baby whine oh shake ehn ehn Go down low Whine am baby go down low ehn ehn Baby shake commando ehn ehn Baby whine oh shake oh commando ehn ehn Whine am baby go down low ehn ehn Whine for me you be commando Bumana Come see baller E be your body make I go gaga Oynyema me sa mu cosir Oh let your bumama Come see baller E be you I dey search for truecaller Oynyema me sa mu cosir The love wey you give me girl E dey high pass palmi Omalicha girl you sweet pass jollof oh Apuruka something come and cool my temper oh My baby see wetin you carry oh le le oh oh Baby whine oh shake ehn ehn Whine commando Whine and dance commando ehn ehn Whine and my baby go down low Shake oh shake oh Shake make you dance you don't know Whine and dance commando Whine and my baby go down low

Written by: Lyrics © Sentric Music, SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store