Eu4ria

Mut4y, Elhi

Ooh ooh I like mutay yea Many times I dey F up I dey do the things wey you no like I know say you no just wa talk Make the matter make he no go turn fight Anytime I do you wrong My baby girl no dey vex for me If I need you you dey come Omo you always come through for me And I like it when you pull up on me Still pretty when you frown And I know many guys dey pursue you I dey see them for your timeline All of them your friends they want make you free me Tell you say I'm no good for you But you no dey pretend you dey always feel me So you stand by me you wait for me He be your loving wey dey give me hangover He no matter wetin I do you stay loyal He be that your loving wey dey give me hangover But when I dey with you he dey feel like euphoria He dey feel like euphoria Euphoria euphoria Euphoria euphoria euphoria Euphoria euphoria euphoria Euphoria euphoria euphoria Euphoria euphoria And I give you all the reasons to leave me but you don't And I know say I no deserve you tell me why you love me so Girl I don't mean to waste your time Omo na only you dey make me come alive I know say I don mess up But i just can't get enough of you I'm craving for you I'm craving for you now Na your side I wan wake up Make love till the early morn my girl I'm craving for you I'm craving for you now He be your loving wey dey give me hangover He no matter wetin I do you stay loyal He be that your loving wey dey give me hangover But when I dey with you he dey feel like euphoria He dey feel like euphoria Euphoria euphoria Euphoria euphoria euphoria Euphoria euphoria euphoria Euphoria euphoria euphoria Euphoria euphoria

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store