God Can Bless Anybody

Idahams, Mr. 2Kay

My brother God can bless anybody Make you no looku down on anybody As you see me so no be by power o No be by sense o nobody special pass My Sister God can bless anybody Make you no looku down on anybody As you see me so no be by power o No be by sense o nobody special pass oh no oh no Shebi na God wey bless Timaya Same God na him lift me higher Nobody believe say kukere go blow Iyanya E no dey tire Na the work we dey do wey bring the rabba Dem tell me so many no But that no dey ginger me o And I no dey give up o Oga if nobody encourage you encourage yourself o That's why I sell Kerosene o even sell coconut o You know o so many dey underrate Eledumare elevate Baba shame all of them wey dey hate My brother God can bless anybody Make you no looku down on anybody As you see me so no be by power o No be by sense o nobody special pass My sister God can bless anybody Make you no look down on anybody As you see me so no be by power o No be by sense o nobody special pass special pass oo You see rain no fit fall for one person roof Oya make I show you the proof Nah Port Harcourt wey me I dey o Eledumare picki my call o Ai, see for the street I don see rough see I no take defeat I don see rough see I no take defeat I no forget when I beg for something to eat Now I'm living large gbagbe See plenty motor dey garage gbagbe Na the same boy wey dem laugh gbagbe They no know say I dey plot my graph yes o ooo I no go ever lack o tamuno gat my back o You must have heard of my story so I say My brother God can bless anybody Make you no looku down on anybody no looku down o ee As you see me so no be by power o No be by sense o nobody special pass My sister God can bless anybody Make you no looku down on anybody As you see me so no be by power o No be by sense o at all Nobody special pass special pass.

Written by: Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store