No One Else

Idahams

Aaah O ya O ya O ya O ya ya ya Hitboy Idahams Teni Makanaki dey here Only you fit give me konami All of the boys want to use your pant oh for money For money oh eh eh See I know say people dey jealousy No matter wetin them do you oh I gbadun you finally Finally oh baby Everybody Everybody dey call me a fool Just because I'm in love with you Everybody Everybody dey call me a fool Just because I'm in love with you If e no be you my baby If e no be you No one else if e no be you If e no be you my baby If e no be you No one else if e no be you Erema make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you Erema make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you Teni Makanaki Come come make I yan you something Oh bobo this love wey you do me Omo na strong thing ah strong thing Ebi like say I shark palmy palmy oh Ebi like say I drink Henney Henney oh For your love me I fit to die Oh no no no no I fit to craze yeah yeah I fit to mayanya I fit to mayanya Let nobody put asunder bobo ayanyan I fit to mad mad mad I fit to kolo lo lo And nobody put asunder ayanyanyan Cause baby If e no be you my baby If e no be you baby No one else if e no be you If e no be you my baby If e no be you oh baby If e no be you No one else oh if e no be you Erema make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you Erema make you ginger me Aje Other girls no fit ginger me Aje Only you fit to ginger me Aje I live my life for you Baby kpakolokpa o yeah Girl I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah Baby kpakolokpa o yeah o yeah o yeah Oya kpakolokpa o yeah If I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah Only you fit oh only you fit to ginger me oh oh oh It's Graftons baby

Written by: Idahams IdahamsLyrics © Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store