Enter My Eye

Idahams

Your love don enter my eye o Your love don enter my eye o If na lie I dey lie o Make water carry me go You see my sweetie chicito I no dey wash I no be hypo This is my true colour I no dey bleach o Anytime I call you baby zamo Say na beg I dey beg biko I no fit play you shagalo baby Your love don enter my eye o Your love don enter my eye o If na lie I dey lie o Make water carry me go Your love don enter my eye o Your love don enter my eye o If na lie I dey lie o Make water carry me go See your love dey humble me o See your love dey tumble me o See your love dey ginger me o See your love dey humble me o See your love dey tumble me o Your love dey ginger me o I no go make you vex honey You no go use that your vex honey Because you fine pass iya pami o Say my love no dey for cunny I no go make you vex honey You no go use that your vex honey Because you fine pass iya pami o Say my love no dey for cunny This kin girl o This kin girl o Bust and scatter my oblongata Bust and scatter my oblongata Yeah yeah yeah My loving no be eye service And I go serve you like youth service You be the fire and I be fire service Oh no no no Oh girlie your love don enter my eye Your love don enter my eye o Your love don enter my eye o If na lie I dey lie o Make water carry me go Your love don enter my eye o Your love don enter my eye o If na lie I dey lie o Make water carry me go See your love dey humble me o See your love dey tumble me o See your love dey ginger me o See your love dey humble me o See your love dey tumble me o Your love dey ginger me o I no go make you vex honey You no go use that your vex honey Because you fine pass iya pami o Say my love no dey for cunny I no go make you vex honey You no go use that your vex honey Because you fine pass iya pami o Say my love no dey for cunny

Written by: Idahams IdahamsLyrics © Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store