Pamela

Vanessa Mdee, Mr Eazi, Krizbeatz

World way Ladies and gentlemen It's Krizbeat the drummer boy It's you boy Eazi Zaga what Zagadat Vee money on the track yeah Pamela don't leave me hanging E be for you love wey I dey wait ooh Anything I do oh Baby forgive oh Pamela don't leave me hanging For your love wey I dey wait ooo Anything I do oh Abeg make you forgive me oh Pamela don't leave me hanging oh ah Make you forgive me oh ah Pamela don't leave me hanging oh ah Pamela make you forgive me oh ah I want to be your number one Number one oh yeah Tell me make I carry gun I carry gun oh zagadat Baby me I say unto you oh baby If I man no get sin make he throw the first stone I say unto you oh baby Come and come and follow me go E be you be my oyoyo Baby make you never leave me solo If you leave me I go kolo I promise not to ever do like goat oh yeah Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I dey wait oh Anything I do oh Baby forgive oh Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I dey wait ooh Anything I do oh Abeg make you forgive me Pamela don't leave me hanging oh ah Make you forgive me oh ah Pamela don't leave me hanging oh ah Pamela make you forget me o ah Baby you dey make my life uneasy Walking in the streets I think so sleazy You hanging up with Aisha Fatima All of them know each other and they know me What are you crazy Maneno ya watu nauongo uongo Shobo za insta na longolongo Sikutatkii tena oouh no no Maneno ya watu nauongo uongo Shobo za insta na longolongo Baba baba baba unanidanganyaa Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I de wait oh Anything I do oh Baby forgive oh Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I dey wait oh Anything I do oh Abeg make you forgive me oh oh ah Pamela don't leave me hanging oh ah Make you forgive me oh ah Pamela don't leave me hanging oh ah Pamela make you forgive me oh ah

Written by: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Streets LegendLyrics © MAGICHANDS MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store