On A Jay

Mayorkun, The Flowolf, Dremo

Guy help me record am Ocho Of Lagos Fresh Code name I am the Flowolf a hoo aya ya  I'm on a jay I no no wey tin dey sup last night No fit remember weytin I talk cause I was on a jay You need make up your mind right now Ko ma lo fi lo ku lo lo mi pele Mary Kay You no know weytin I talk You need to stay on your lane You cannot walk in my shoes I'm on a jay A hoo just imagine 2020 still dey fresh Ta lo le se Omo guys seh naso e be when una dey start as how As in everybody want this or that but seh nah pa Omo nah pa o dem no understand So so kill dem wan kill me since we give them how far how far No be everybody you fit reply Normal P na cause who no understand no be your guy Omo na lie the guilt tripping Omo na die like eva don dey whine No vex nah how your side Omo I dey but I don dey cause I'm on a jay But any which way Can't count how many shows we don play for Inter state Wey rest of the money promoter no go pay For 2016 nah David house we day ge ge And for my hand nothing really too dey dey yapa ge ge You know the P all your P self know the Q Them dey come to collect arizo inside my room of le But we dey ball Obafemi self dey play dey play oh Everybody head no be the same O wa fun wo no the Zinedine Zidane Ran wo le ti I go tailor anybody for the day Cause I'm on a jay a hoo I no no weytin dey sup last night No fit remember weytin I talk cause I was on a jay You need make up your mind right now Ko ma lo fi lo ku lo lo mi pele Mary Kay a hoo You no know weytin I talk You need to stay on your lane You cannot walk in my shoes I'm on a jay A hoo just imagine 2020 still dey fresh Ta lo le se I am the Flowolf a hoo ya ya 

Written by: Lyrics © CTSO MUSIC, CTSO MUSIC (REFERENCE), Sony/ATV Music Publishing LLCLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store