Verified

Mayorkun, LAYCON

Hey of Lagos Conny Sir Gege run Oya put your lighters up if know say you go represent oo Awa wa okay you get the evidence Too much opolo unto intelligence Social media no be real life but Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Wo pawon bi cigar Kilode to bad bai Look at me head to toe Look like I come here to play Erekere ni doyun I’m on my grind grind Who’s on the line line On your mark get ready to go Eskelebe si elebe one Come and take your baby Your woman wan ginger me Aah Rema sef Don Jazzy Eskelebe si elebe two Come and grab your daddy ah Make dem tell Alhajiya Before she call me Zaddy o Oya put your lighters up If know say you go represent oo Awa wa okay you get the evidence Too much opolo unto intelligence Social media no be real life but Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Brah I’m on new level up way Never unfresh it’s Impossible no way No be competition we take qualify Make I get the clean up make I sanitize From the west to the south to east Even aboki dey dance to the beat VVIP lifestyle classy shey you see When we move we dey be like the gang For Ketu Ojuelegba We be confirm Yaba Ebute Metta We be confirm Hey Oshodi Isolo Oya confirm Agege Festac Confirm Lekki Ikoyi way Won ma confam Ajah Obalende We be confirm For Lagos Island Oya confirm We take over the place We be confirm Banger Eskelebe si elebe one Come and take your baby Your woman wan ginger me Aah Rema sef Don Jazzy Eskelebe si elebe two Come and grab your daddy ah Make dem tell Alhajiya Before she call me Zaddy o Oya put your lighters up if know say you go represent ooo Awa wa okay you get the evidence Too much opolo unto intelligence Social media no be real life but Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm Shey you see we dey verified Confirm

Written by: Olamilekan Moshood AgbelesheLyrics © CTSO MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store