Finally

Sound Sultan

Finally before we end the show today I want to give you a song produce by lil Prince and me Sound Sultan on this one Finally Oh baby dem be say we no go do am But baba don do am Finally le le finally Oh darling dem be say we no go get am But baba don do am Finally le le finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko It’s your wedding day Na your decision for your happy day Love is your religion Spread it all the way As you kuku dey so Na your love life story be dis oh If you kuku pray oh Na baba wan shower his blessings oh Once your baby Twice your lady Once you marry no forget oh Love nwantintin Shеy no be love wey you wa titi Oh no no love nwantintin Let others no it’s a nwantintin Oh baby dem be say we no go do am But baba don do am Finally le le finally Oh darling dem be say we no go get am But baba don do am Finally le le finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye Finally final le le finally You go marry your bae oh Finally final le le finally You go born am ibeji Finally le le finally You go born am ibeta Finally final le le finally Everything go dey better Love you love you love you love you No be for mouth oh If you say you love me make we work it out oh If baba say no be nau say na later oh Who are we to judge Make we wait am together Oh baby dem be say we no go do am But baba don do am Finally le le finally Oh darling dem be say we no go get am But baba don do am Finally le le finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye Oh baby dem be say we no go do am But baba don do am Finally le le finally Oh darling dem be say we no go get am But baba don do am Finally le le finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Finally Asiko, asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye asiko Asiko laye

Written by: Lyrics © SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store