Glasses Up
Yung Greyc, 2Baba, Burna Boy, DJ Jimmy Jatt, Sound Sultan
Party time show time
Cool DJ Jimmy Jatt
You already know
Guess who is in here
2Face Idibia
Burna Boy and of course Sound Sultan
Wanna see your hands up in the air (Yung Greyz I see you)
Lemme see your glasses up in the air (TeeY mix)
We celebrating every night in the air
So let the DJ put on the vibes in the air (I need to back up off the wall)
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
I dey live my life
So just lеave my life
I dey live my life as I want am
Jumping over the hurdles all by myself
I don't need no storms now (No be today)
E don tey wey yarnsh don dey dey for back (No be today)
E don tey when Jimmy Jatt don dey scratch e
When I drop my album for cassette
Girls dem dey fall in like confetti
Now I am rich and I am fat and I no fit forget
When I thinner pass spaghetti o
No forget emi ni baba no regret
I no get any friend
I no get enemy
And na so we go dey progress
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni (I need to back up off the wall)
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
When you see a woman you like
And you approach and you say O M G
Iyen tun mo si Oh My God
It can also mean O Ma Ga o
You fit call me born throw away
A long as you follow me
Tell am say yawa no dey
African mama
See am for club
Girl dey hot
I want to carry am waka comot
You know the normal level
Je a ma lo inu bedroom
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni (I need to back up off the wall)
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
Hey hey hey
Oya make we start to ready
Because Jimmy Jatt want to start to pump and play
Everybody rock steady
Forget all your yawa just feel irie
The music is playing
The mood is setting
The show is blowing
Omoge dem wan feeling eh
Let's enjoy tonight spiritual healing
Cause ain't no part like a Jimmy Jatt party
Cause a Jimmy Jatt party no fighting (Eh)
So feel free to feel free
Let this happiness be between you and me
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni (I need to back up off the wall)
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
You already know
It's cool DJ Jimmy Jatt
TeeY mix
My boy 2Face Idibia
Burna Boy
Sound Sultan
Gidi handshake the project
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now