Area

Sound Sultan, Johnny Drille

Haa Ohhuuhh My baby my love it's been so long I've heard from you Oh Stacy why oh you don't pick up my calls no more Please remember me oh oh oh Don't let this love go oh oh You would break my heart oh oh oh If you follow Allen go oh oh Oh how I wish say I fit to reach you anywhere you dey you dey Ajo o da bi ile ee no matter where you go No forget area oh area oh How I wish baby That I could be there wherever you are you are So far away eh away e That don't take a shine from your star Cos what you are is my shining star Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go Chicago Remember Nnamdi sell ehm car So you go go America And all these people weh be dey raise you Still dey stay face me I face you Promise say you no go fashi dem Say every month you go tashi dem Hillary wey you promise to marry She dey wait she dey tarri Wetin she see for inside ovation Na oyinbo from another nation You use mago mago get doh Oyinbo wife don know Next thing you know she don go report you Oh how I wish say I fit to reach you anywhere you dey you dey Ajo o da bi ile ee no matter where you go No forget area oh area oh How I wish baby That I could be there wherever you are you are So far away eh away e That don't take a shine from your star Cos what you are is my shining star E no matter weather near or far Say you go always come back home E no matter what they think you are Coz what you are is my shining star TY mix

Written by: Lyrics © Sentric Music, SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store