Heavenly father
Thank you
For the bad things wey me go through this year
I no me I go see dem no more
Heavenly father
Thank you
For no die long time still the end of the earth
I no me l go live so long
Heavenly father
Thank you
For the bad things wey me through this year
I no me I go see dem no more
Heavenly father
Thank you
For no die long time still the end of the earth
I no me l go live so long
Heavenly father who no dey dull me
Heavenly father who no dey fail me
Heavenly father who dey beside me
Call him father him dey hear me (Levels)
I gat you I gat no fear
At the mention of your name
Every knee must bow
Who want dare
Who want dare
At the mention of your name
I belong to heaven bell
I gat you I gat no fear
At the mention of your name
Every knee must bow
Who want dare
Who want dare
At the mention of your name
I belong
Heavenly father
Thank you
For the bad things wey me go through this year
I no say I go see them no more (I go see them no more)
Heavenly father
Thank you
For no die long time still the end of the earth
I no me l go live so long
Heavenly father
Thank you
For the bad things wey me go through this year
I no me I go see them no more
Heavenly father
Thank you
For no die long time still the end of the earth
I no me l go live so long
I gat you I gat no fear
At the mention of your name
Every knee must bow
Who want dare
Who want dare
At the mention of your name
I gat you I gat no fear
At the mention of your name
Every knee must bow
Who want dare
Who want dare
I gat you I gat no fear
At the mention of your name
Every knee must bow
Mike J on the mix
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now