Halle

Solidstar

Everybody wanna know me ah ah eh eh Dekole best don sign me ah ah ah ah Sometimes I wonder shey na me be this Whey bin dey hunger yeah ah Every day na wahala Cus i dey hustle from Lagos enter Ojuelegba Oh na na na yeah ah The tori of my life I no fit yan Thank God for baba I dey see am Mhhm you are one in a million But some people dem think say na duty Some go say na me and them dey hustle But na God cus I no get muscle When I look at my life I dey shout halle Halle, halle, halle eh halle Halle, halle, halle eh halleluyah Halle halleluyah Senior Rita from Amina down to Anita Ah ah ah i dey wonder Dem say I dey do their mind like Oh na na na eh ah Back then nobody won know me Now everybody wanna see me But the and my prayer me And the ones for Lekki won chew me I dey thank all my fans wey love me And the radio stations wey dey play me Tv’s and magazines wey dey write me Cus na dem wey dey make me dey high ah ah Everybody wanna know me ah ah eh eh Dekole best don sign me ah ah ah ah Eh dem won know me won know me Halle halle, halle, halle eh Halle halle, halle, halle eh Halleluyah halle Halleluyah halle Halle, halle, halle eh halle Halle, halle, halle eh halleluyah Halle halleluyah

Written by: Lyrics © TUNECORE INCLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store