Mr. Yahoo Yahoo

Solidstar

Me I no fit do yahoo Me I don see many things brother So many people dey ask me sey Sey I work hard to achieve my dreams This is how you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams Try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I comе about my dollars no time I dey work hard to achievе my dreams For me I am naija eh i am born to be black I am proud to be african Isoko boy baba kukuru i no dey do wuruwuru I mean sey I no do yahoo Oga mi time no dey dey God time e go dey no promote yahooze I know sey life e no easy But that one no mean sey you Go dey stingy your paddy you don dey happy Help your paddy to get money Hammer dollar for December With yahoo you go buy range rover You even pack go okota Go dey galavant with chinelo for ikeja Mr yahoo na still december How come your money don finish How you handle am try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams Try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams See the money make am oh No use giragira take ma brother Relax take your time Remember when I dey hustle very hard In the street in the market Sey I work very hard So many people dey laugh me Even if I dey work to get my own living I no play my brother i no play my sister Make that record of my life no be jagajaga I no do yahoo wayo I no do bad business to make dirty success Why some dey happy some dey Run mad with yahoo when visitors go knock Dem go fear dey ask na who You dey live the fear for your room The money wey you make na pursue pursue My brother man make you change I no dey happy if I hear Sey you don hammer this yahoo Cos your life is at stake if dem catch you You go know sey in your city them dey die o Try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams Try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams So many people dem make the money See them all work hard to get the money Jeje o jeje o laye yi o O Charles okocha you make am jeje o Peter okocha see you make am jeje o Say uma tata see you make am jeje o Lima dopesi see you make am jeje o Money machine jeje o Paddy too much money see you make am jeje o Kennies music jeje o Achievers music no eb small thing See you make am jeje o even don jazzy Mo hit see jeje o Mike adenuga imovia See you make am jeje o Try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams Try you go make am no time No be until you do yahoo Try you go make am no time I don see many things broda But now I don hammer no time So many people dey ask me sey How I come about my dollars no time I dey work hard to achieve my dreams You make am try you make am brother Try you make am sister you go make am eh eh You go make am eh eh Cos me I don make am eh eh Me I don make am eh eh

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store