Kowope

Skales, Akon

Yeah Aribariba Akon Is okay Is okay S to the k Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Akon yeah yeah yeah wo wo wo wo Mr skales on a mission Them dem see am don’t know I dey hustle for my daily bread Oluwa cover me oh yea I know this life is a struggle But my hustle sure for me Do your own make I do my own I no like long story oo If the money no be mine Ko si oun to kan mi oo yeah Kowope kowope 50 million kowope kowope Pay me my money now kowope kowope Me nor like no drama Kowope oo kowope Kowope kowope 50 million kowope kowope Pay me my money now kowope kowope Me nor like no drama Kowope oo kowope No be emergency But I’m all about my currency Hmm asin currently Na money be the demon wey dey torment me And I nor fit resist the temptation Based on my situation Ahh no be say I poor But like Oliver Twist I want more ye I dey hustle for my daily bread Oluwa cover me I know this life is a struggle But my hustle sure for me Do your own make I do my own I no like long story oo If the money no be mine Ko si oun to kan mi oo yeah Kowope kowope 50 million kowope kowope Pay me my money now kowope kowope Me nor like no drama Kowope oo kowope Kowope kowope 50 million kowope kowope Pay me my money now kowope kowope Me nor like no drama Kowope oo kowope Akon I never been a money man But they all call me the money man I heard them say he got a underground Give me my motherfucker money then Cos I’ve never play when it comes to my doe 9 millimetres I will not disclose My enemies is getting too close And I keep that face They don’t know my place I keep my money in a nap sack Too much too carry in a backpack Don’t even think you can rob that Two shots Pooh Pooh Take that I dey hustle for my daily bread Oluwa cover me I know this life is a struggle But na hustle sure for me Do your own make I do my own I no like long story oo If the money no be mine Ko si oun to kan mi oo yeah Kowope kowope 50 million kowope kowope Pay me my money now kowope kowope Me nor like no drama Kowope oo kowope Kowope kowope 50 million kowope kowope Pay me my money now kowope kowope Me nor like no drama Kowope oo kowope Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Yeah yeah yeah wo wo wo wo Kowope kowope kowope kowope

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store