Gbefun One Time

Skales, Burna Boy

Lets get it lets get it Wa ta lo mo ase Baby o Orbi o Eyyy baby oo Awon nkan ta breadi Awon nkan ta poli No time na make spirit none they wear watch Awon nkan ta breadi Awon nkan ta poli Zero time na make spirit none they wear watch Je kan gbo Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time E get some kind of things I no fit cold o Anything I touch turns to gold o Baby boy face I no dey old o If you see my bank account you go know say I hold o Sometimes me I wonder why they hating When am 24 7 navigating Hustling my way to the top So me and all of my people wey follow come we drop I dey sing I dey gba owo mi jeje All the girls dem dey gbefun mi jeje As you dey talk shit I give one look jeje Oya duro na wa gbefun mi jeje Oya gboju gboju gboju swa As e no concern you eyy Oya gboju gboju gboju Abi dem no know say won kere si number one Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Oya gbefun o le je meji ekan na Ogini ana mo ase gbefun sebi o Ayaja yaja yaja yaja Kilode bayiii Wo ni Burna kilogbe gbayii Dem they wonder bi mo shey de bayii Wa ni kilagbe kila ri bayii So fun won free my image Bere lowo Linda Ikeji Tell her na herself she they disgrace Won le downgrade ee Who dey call me baby You no see bear bear full this face Duro na make you remind me no incase Forget the person wey stand for this place I be the person dem no go fit to replace I no fear person me i no dey look face I say me I no shele tori won kere ni ibi ta wa o No time o Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Baby o Eyyy ogini Eeey baby o eey Ayaga yaga yaga Awon nkan ta breadi Awon nkan ta poli No time na make spirit none they wear watch Awon nkan ta breadi Awon nkan ta poli Zero time na make spirit none they wear watch Je kan mo Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time Ani one time Gbefun one time Gbefun one time One time

Written by: Lyrics © CTSO MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store