Loving Your Way

Seyi Shay

Del B I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way See me so gbe ge I meet one old chap o dede Skinny skinny like old sugar cane Old papa youngie lele Lele eyah Im shakara pass all the boys them oh Even all the girls them they feel his swagger Old papa wey get swagger Na you sabi See me now I'm loving loving his way My body dey feeling feeling his way Na wetin I go do to get in your way Because MO gbadun gan See me now I'm loving loving his way My body dey feeling feeling his way Na wetin I go do to get in his way Because I'm I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way Na wey I don fall yakata Old papa youngie don cause kasala I no take his number See wahala Abi I don enter one chance Oops I no dey feel my self anymore I'm feeling like I want some more Who send me go buy motto When I supposed to buy cycle Eh eh eh eh See me now I'm loving loving his way My body dey feeling feeling his way Na wetin I go do to get in your way Because mo gbadun gan See me now I'm loving loving his way My body dey feeling feeling his way Na wetin I go do to get in his way Because I'm I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way I'm loving loving your Loving loving your Loving loving your way My sexy Bobo My sexy Bobo I'm loving your way I'm loving your way I'm loving loving your My sexy Bobo My sugar dumpling My sexy bobo Let me tell you something I'm loving you I'm loving you Am loving your way I'm loving you I'm loving you Come bring it my way My sexy bobo

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store