Jangilova

Seyi Shay

It's Del B on the beat The Love I get for you e double times 2 Somebody go wound o e fi fail Baby baby boo nobody but you No even think am o On to say Baba Janeti o Tell me sey e dey love o Sey nah him first come first o Wetin him do one thing Me sefi dey love o Many people dey talk e yeh Baby na you o oo Believe me Sey the love I get for you o no be man made o E be jangilova Haha Chai Baby The love I get for you o believe me no be here o E be jangilova Baby o the love I get for you Chai no be small o E be jangilova Baby boo the love I get for you o no be fake o E be jangilova Hey Baby believe o believe o no be fake o Chai Many have come and go but me am here to stay To serve you as my king o hey My heart dey beat for you body dey shake for you Who wan sey no be you o On to sey Baba Janet o See na him dey love o See nah him first come first o Sey one thing do one thing ehhh Sey the love I get for you o, no be man made o E be jangilova Hahaa Chai baby The love I get for you o believe me no be here o E be jangilova Baby o the love I get for you Chai no be small o E be jangilova Baby boo the love I get for you o no be fake o E be jangilova Instrumentation The love I get for you baby mo no be here o E be jangilova Ha hey hey hey The love I get for you o o no be man made o E be jangilova Baby believe me sey the love I get for you o Chai Body o my body e be jangilova Na from o na from apple o The love I get for you o o na divine o E be jangilova

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store