Frenemies

Oxlade, Rexxie

Ayy Oxlade baby (Yo) Roro ri na ayy ayy ayy Ara ra ra ra ra Roro ro ro ra (Yo Rexxie pon this one) Roro ri na ayy ayy ayy Ara ra ra ra ra (Yeah) Roro ro ro ra (Yeah yo oh yeah) K’oma pesi I see I see lot of enemies Dem wanna take my place Dem wanna hold me down Motherfuckers dem be smiling at me bomboclaat I see (l see) I see lot of enemies Dem wanna hold me down Some of dem backstabbing And at the same time be smiling at you Brother me I no go no where (See) Oluwa dey for me (So) I no dey fear nobody (Zero) I no dey push any style to the fall (Oh oh zero) Me I no go no where (See) I go dey double up (Gbosa) I go bop and tall (Zero) Yeah ooh (oh oh zero) Shebi na me be that Lere boy Wey no get level (Wey no get level) Now I dey pop on TV You dey fear devil (You dey fear devil) You no go see heaven I promise you level (Level) Cause every sinner man go die (You no go see heaven) Omo you no fit reach us Shebi normally (Shebi normally) And me I shock everybody Like ah pandemic oh (Like ah pandemic oh) I dey work I dey pray (I dey pray) To me and grace (And grace) Still give me ginger to dey drop gbedu Roro ri na ayy ayy ayy Ara ra ra ra ra Roro ro ro ra (Shebi na me be that Lere boy wey no get level) Roro ri na ayy ayy ayy Ara ra ra ra-ra Roro ro ro ra (Yeah yo oh yeah) (Lere boy wey no get level) K’oma pesi I see (I see) I see lot of enemies (Enemies) Dem wanna take my place Dem wanna hold me down Motherfuckers dem be smiling at me bomboclaat I see (I see) I see lot of enemies Dem wanna hold me down Some of dem backstabbing And at the same time be smiling at you Brother me I no go no where (See) Oluwa dey for me (So) I no dey fear nobody (Zero) I no dey push any style to the fall (Oh oh zero) Me I no go no where (See) I go dey double up (Gbosa) I go bop and tall (Zero) Rexxie Rexxie ni oh (Oh oh zero) See me I pray for my mama and I pray for my brother And I pray for my nephew and I pray for my father Pray for the people wey dey wish me well And if you no like me ogbeni (Ogbeni go to hell oh) Pray for my family I pray for the ones Wey mean a lot to me And the ones wey make me waka dada (Make me waka dada) Oh ah oh na Me I get whole niggas for my side And if you still dey fear You go dey get one side Me I get this feeling wey dey dey one kind Wey dey dey one kind

Written by: Lyrics © Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store