TABLES TURN

Oxlade, Moelogo

Small boy from the ghetto wey dey try make some money Young boy wey dem talk say e no go lead to nothing Small boy for the hood wey dey talk say him brain no correct But as you see the boy dey grow Only if they knew say the boy go blow Only if they knew he go shut down show Them for no reason am bad them for no try talk am like that Them for no try bring am down But Wetin dem forget be say Tables turn o e fit be your turn today Tomorrow make e be my turn o Omo no loose guard o Omo boy no reason Cause no one knows tomorrow No one knows tomorrow Just be doing good doing good Cause good nahin be koko Doing good Biko just do good Good na the koko doing good Do you believe in karma Aye akamara Aye toto Do you believe in karma Aye toto loko I remember then, when I no get anything but I get talent Yes I get talent Shey you remember then When boy no chop no money Shey Lon fi mi gba le Now they need my talent ooo uu ahh Kekere latin mo Oba o Olorun ni mola o Awon to so pe aoni de be Se ni olayiwola People talk and laugh when you can't do But when God blesses you they forget Tables turn o e fit be your turn today Tomorrow make e be my turn o Omo no loose guard o Omo boy no reason Cause no one knows tomorrow No one knows tomorrow Just be doing good doing good Cause good nahin be koko Doing good Biko just do good Good na the koko doing good Mama's prayer

Written by: EJIDIKE EMMANUEL, OLAITAN ABDULRAHMAN IKUFORIJILyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Downtown Music Publishing, Songtrust Ave, Peermusic PublishingLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store