Wetin You Smoke

prettyboydo, Olamide

Baddo Baddo Baddo PrettyBoy Any man wey jump make dey stand Any man wey stand make dey fall Respect (Olamide) Chop them like High tension Chop them like Government Dey chop pension Yaaay (PrettyBoy) If nothing dey for boys No come yarn me breeze Abeg No bring yawa come my door I get problems on my head We just want the rabba Bros our eyes dey red Chop then smoke my ganja It helps reduce the stress (Olamide) Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you done take Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you done take Ibeshi Ale O Ro yan Ake she surgeon Ani silicon Ale O Ro yan Ale O Ro yon Ake she surgeon Ani silicon Ale O Ro yon Yaa Mo wole Mo Nu Monster Mo fa leya Sunday Oliseh before 99, 98 Tell me why dem Dey hate Allah Bamusa I no want debate All these yeye boys wanna fuck with me 50 cent , Dey no fit yung buck with me What's up with me? Asking what's up with me? I'm the only one hot , there's no topping me I got the keys to the gate of the fucking game PrettyBoy D-O no forget the name We fit jump fence if they lock the gate Or I take my leg breakdown the gate (PrettyBoy) Regular Nuh mi no regular I Talk true Got no snakes in my circular I Get goons speed dial pon mi cellular Back then I run jobs with my computer , computer Nuh Dey can't comprehend The hunger, didnt care abt the consequence It's Dangerous , this fast life dangerous We japa Cos olopa came for us Mi just want my gwalla Bros my eye Dey red Always smoke my ganja It helps me when I stress (Olamide) Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you done take Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you done take Ibeshi Ale O Ro yan Ake she surgeon Ani silicon Ale O Ro yan Ale O Ro yon Ake she surgeon Ani silicon Ale O Ro yon (PrettyBoy) This one no be story story o Way before the country turning on it own I did some things that weren't holy holy o Before u judge me , know I just dey find money money o PrettyBoy no Dey here for your ceremony o Light my kush then I pass it to Eni Money o When I started ,swear i no get help from anybody o Had to take it on the chest no time for story story o Check now Tinuke and folakemi O Before they kiss a nigga , tell them play inna mani mo Thankful for the money , I give God the glory o Stilll remember all the nights wen we sleep for studio (Olamide) Make dem mezze , make dey Mazzaya Make dem no come here come dey Falaya If I say piker , you say papaya Labaje jitan ama tamaya Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Wetin you smoke Wetin you smoke Wetin you smoke Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you done take Ibeshi Shey you dey craze Or you dey mad Or you done take Ibeshi Ale O Ro yan Ake she surgeon Ani silicon Ale O Ro yan Ale O Ro yon Ake she surgeon Ani silicon Ale O Ro yon

Written by: Donald Ofik, Olamide AdedijiLyrics © Universal Music Publishing GroupLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store