Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Money come, money go kpa kpa kpa
Everyday kpo kpo kpo
Money come , money go kpa kpa kpa
Everyday kpo kpo kpo
Streets no dey show mercy
No dey come my side come dey form messi
Brother for my side we no dey wear jersey
Till the day a nigga die, my street go still rep me
Ahhhh
Shey Na mugu dey write for my head
Come dey reason na me wey dey jonze
Keep the love, make una gimme the kpa
Ogbeni pls leave me alone
My level go cancel your level, my power go strike out your power
You no go fit
My level go cancel your level, my power go strike out your power
See You no go fit
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
My city treat me like a champion
But me I no dey really like attention -tention
Cos Na the money wey dey talku talku
Na the reason why I no dey talku talku
When you get am, dey go chopu knuckle chopu knuckle
If u no get am, dey go talku talku
No be fiction fiction
Bros u better pay attention-tention
Now they feel me like na shina peters
Representing all the realest niggas
When I dey, nobody gave me dinner
Where dem dey when momma dey hospital
Ogbeni make dey clear my road
No obstruct me from my vision vision
Always standing on our toes , our enemies dem dey for mission mission
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Na the same energy wey you give to me
You go keep am now, when you see me
Shey Na mugu dey write for my head
Come dey reason na me wey dey jonze
Keep the love , make una gimme the kpa
Ogbeni pls leave me alone
My level go cancel your level, my power go strike out your power
You no go fit
My level go cancel your level, my power go strike out your power
You no go fit
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now