Road to Russia

Phyno, Olamide

Eh eh ehHh, eh eh eh eh ehhh Eh eh eh eh eh eh eh ehhh eh eh eh eh eh ehh ==Pheelz Mr ProdUcer== Eh, eh we are hey dem go chop am today Even if I dey sleep oh I remember where the post dey Them gats to choP am- today We gats to give them- today We give them leg over- today Give them hAt trick- today Fire shot oh- like Rasheed Yekini dey do Fire shot oh- like SundAy Oliseh dey do We no retire- today we go dey fire- today ‘Paraji the spiriT- today Fall on me oh- today Fire shot oh- like Oparaji dey do Die on the line oh- like Oparaji dey do yeh I remember where the post dey Even if I dey sleep oh I remember wHere the post dey Super Eagles- e dey Spread the wings oh- e dey Show them something oh- today Yokad the nEt oh- today We must to show them- something WeY them never see Them go hear am oh- something WEy them neVer hear chai, Alex Iwobi- e dey Victor Moses- e dey Muhammed Onye Ball oh- e dey Mikel Obi- e dey see, when them enter oh- ah Ah other teams lugana Them want to try us oh- ah ah obanje gaba I remember where the post dey Even if I dey sleep oh seh I remember where the post dey chai Haitayo dey here? – e dey! Amachi dEy here? – e dey! Kochile dey here? – e dey e dey e dey e dey! Chai, Shetins Obiafu- e dey! The boys e bia baLl- e dey! Nigeria dey here? – e dey e dey e dey e dey! Chai, Ighalo gba shot- e dey! DefEnse padabo- e dey! Attack wesi- e dey e dey e dey e dey e dey! (EXTRAS) Seh, chai- e dey seh- e dey Iheanacho nanu- e dey e dey e Dey e dey e dey! Ohazi nanu, Coach Rohr Ale bia Zuper Eagle, ale bia mu, aLe bia mu Ale bia mu, ale bia mu huhuhuhuhUhu Russia 2018 se mu chinsu Walai! Se mu chiNsu

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store