Piom Piom
Phyno, DJ Prince, Olamide
DJ Friends Seaside finest DJ
Eh what a wonderful feeling when your baby fine when your baby fine
Eh what a wonderful feeling when your baby sexy when your baby sexy
Eh what a wonderful feeling when your baby carry your baby carry
Heavy load wey dey make all the boys them dey say them want to marry
Piom piom piom piom piom piom
Malama piom piom
Piom piom piom piom piom piom
That is my piom piom
Piom piom piom piom piom piom
Malama piom piom
Heavy load wey dey make all the boys them dey say them want to marry
Abosede turn around turn around
Abosede turn around o
Ewo kini toshe round toshe round
Ewo kini toshe round o
My baby drop it on the ground on the ground
My Baby drop it on the ground o
Oya show the thing to the crowd to the crowd
Show the thing to the crowd o
Eh container
Heavy container
The world bank sef e no fit contain am
Gaming Shalewa yellow Shalewa
Omo ya wole ya
Ejo ko wole wa
I want to fumigate
No duplicate No smellos
I want to gyrate with my baby
With my love with my boo
We are here on a date
What a wonderful feeling when your baby fine When your baby fine
Eh What a wonderful feeling when your baby sexy “when your baby sexy
Eh what a wonderful feeling when your baby carry when your baby carry
Heavy load wey dey make all the boys them dey say them want to marry
Piom piom piom piom piom piom
Malama piom piom
Piom piom piom piom piom piom
That is my piom piom
Piom piom piom piom piom piom
Malama piom piom
Heavy load wey dey make all the boys them dey say them want to marry
Hehh ah ehh
She carry carry
She my darling darling
Baby bia sorom nwa
I wan marry marry
Baby carry carry
She my one and only nwa
My sweetie baby
Ị na emetum na obi’m o ah
Ozo ife Ị na gbu eli Ị ga fuzinu na oji’m o
Eh
Achalugo oku gi na chanununu
Ị gbugom a wolam eh
Oya solum ka anyi brikota nunu chai
Ngwazienu come follow me
Asa o
Baby I love you o
Everyday o
Anyway
Anyhow wey you want we go dey
What a wonderful feeling when your baby fine When your baby fine
Eh what a wonderful feeling when your baby sexy when your baby sexy
Eh what a wonderful feeling when your baby carry when your baby carry
Heavy load wey dey make all the boys them dey say them want to marry
Piom piom piom piom piom piom
Malama piom piom
Piom piom piom piom piom piom
That is my piom piom
Piom piom piom piom piom piom
Malama piom piom
Heavy load wey dey make all the boys them dey say them want to marry eh
You are my sugar sugar sugar sugar
Baby boo eh
You dey give me give me give me give me sugar rush eh
You are my honey honey honey baby boo eh
Spin like a bee
Playing like a butterfly
Eh Bad guy oya
People don dey complain
Dem say I no fit explain
I tell them make them maintain
Because the thing sweet like plantain
Oya people don dey complain
I tell them make them maintain
Dem say I no fit explain
Oya the thing sweet like plantain
Eh
Coming thraa freestyle level
You know what’ I’m saying mynigga
Asampete nwanyi oma level
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now