1999

Olamide

1999 1999 I start to dey think like man But if dey no kill P man Let me take you back time Wetin really ginger the grind Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o) I start to dey think like man But if dey no kill P man Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o) Ma lowo ma kole Ma kole ma rale Ojo kan lo tan si Ojo kan lo bere I hustle my music mo sa d'alapere The hustle dey pay nw e k'aje ku kale My papa dey hustle my papa dey try My papa na driver my papa dey grind My papa dey send all him pikin go school My papa no mind ko mu garri ko sun My papa dey help as in money no reach Some people for street dem go say he too rich I no know wetin my papa want me be Until the day dat I almost lost the G Dem break door Dem carry gun Me need my siblings were very young Oh my God Dem shoot my dad But he survive Thank Lord o Let me take you back time Wetin really ginger the grind Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o) I start to dey think like man But if dey no kill P man Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o) O di dandan mo ma l'aluyo B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo B'oti ilekun teyin mo ma lo sense Mi o ni relent mo ma fo fence ah Se b'eyan lo bi Eleganza Money must be made yes sir Blood in my eyes no vex ah (No vex ah) B'oleku wo gboro mo ma dogo Mo ma yo kele mo ma t'irogo Cause I dey para am going local Won ni moti fa gbana moti fa choko I no surrender if dem no retreat Na money dey push me dey commit sin Mo ti d'ehana mo di Gabazin Most wanted e ma ri ni magazine yeah Let me take you back time Wetin really ginger the grind Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o) I start to dey think like man But if dey no kill P man Omo na 1999 (Amu robber fepa daddy mi o) I see people dey sympathize I was traumatized Na then I realize It's time to organize myself Dem dey sympathize I was traumatized Na then I realize Amu robber fepa daddy mi o

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store