Yakpa

May D, DaVido

Omo yakpa it’s plenty It's Davido May D ti gbe de Olorun Owo yakpa it’s many Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan ko Iwo ni kan ko lo ma ye je So make ona leave me alone oh (Jeje jeje) Make I enjoy my life oh (Jeje jeje) Because all these talku talku Busy body Talku talku Cannot affect my life oh And I dey waka waka Jukpa waka waka And I dey miss my wife oh So make ona leave me alone oh (Jeje jeje oh) Make I enjoy my life oh I can’t come and kill myself I just want to еnjoy myself Tell your friends to comе be my friend I get space for inside my Benz Tuele Omo yakpa Igbati yakpa Olosho ti yakpa Ta lo so pe ko po ke 30 Billion o pa Omo yakpa it's plenty Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan ko lo ma ye je Owo yakpa it's many Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan ko Iwo ni kan ko lo ma ye je Make ona leave me alone oh (Jeje jeje) Make I enjoy my life oh (Jeje jeje) Because all these talku talku Busy body Talku talku Cannot affect my life oh As I dey waka waka Jukpa waka waka And I dey miss my wife oh So make ona leave me alone oh Jeje jeje oh Make I enjoy my life oh Awon omo ko wa mi le la lon Won yakpa oh Tinuke Shalewa ileke ibi yakpa oh I shaye till Saturday Gbogbo yakpa oh You say e lowo lowo Ko ma so lowo lowo Make ona leave me alone oh (Jeje jeje) Make I enjoy my life oh (Jeje jeje) Because all these talku talku Busy body Talku talku Cannot affect my life oh As I dey waka waka Jukpa waka waka And I dey miss my wife oh So make ona leave me alone oh Jeje jeje oh Make I enjoy my life oh Omo yakpa it's plenty Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan ko lo ma ye je Owo yakpa it's many Iwo ni kan ko lo ma ye je Iwo ni kan ko Iwo ni kan ko lo ma ye je It's STG

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store