Love Overdose

May D

Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo When you sitting on me door me I fit see the pain in your eyes Sit don pon me and hands take ah your body is so unstable The way e dey do you I wan make you tell me no lie Have no fear I go treat you right You go sleep well till d daylight Give you the medicine make your body no run down When I finish with you your body go calm down Emergency emergency This kin thing I never see Emergency emergency This kin thing I never see Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Omo na only God oh Wey dey save person oh But I go do my best Abeg be my guest You know say na experience Na him dey teach person And with some intimacy No intricacy Give you the medicine make your body no run down When I finish with you your body go calm down Emergency emergency This kin thing I never see Emergency emergency This kin thing I never see Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Love overdose oh Jekun jekun no mi no Dakun dakun lo mo Love overdose oh

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store