Number One

Dotman

Dotman yeye I say who God bless make he bless another Igbeyin eda ko ju ese mefa Opo ti sun eyin mi bo le wa Ta ti gba ope lati last December Everyday I dey hustle Some don drop before they reach there bustop So I they thank God say I no be victim Me I just dey give them the rhythm Fo won lemu no pa won Mo so wan di fere mo je won I blow like C4 mo gbanna Mo gba ina mo sun wan mo je won Emi ni hottest number 1 Mo gbe wan sare look at them on the run Like a transformer mo gba na Mo gba ina mo sun won mo je won Omo wan le won le ba Omo wan kere gan won pe wa Owoh poison leleyi ko shey la Very soon you go see me for Coachella All my guys in the hood dem dey para Demo one time dem go faya The mother fucker wey do yama yama Kala gan kasa final I’m a champion yeh I’m a champion So much problem I still dey carry on yea eh I still dey carry on As a bad man me I no dey envy another man blessing No be dem say omo no be bragging Omo o por o plenty oh my God It’s happening Oh my God it’s happening I swear down I can’t believe See as people dey die for me Them been dey downgrade me suddenly Them wan dey claim my family So the show now is trouble me See as people dey die for me I say who God bless make he bless another Igbeyin eda ko ju ese mefa Opo ti sun eyin mi bo le wa Ta ti gba ope lati last December Everyday I dey hustle Some don drop before they reach there bustop So I they thank God say I no be victim Me I just dey give them the rhythm Fo won lemu Mo pa won Mo so wan di fere mo je won I blow like C4 mo gbanna Mo gba ina mo sun wan mo je won Emi ni hottest number 1 Mo gbe wan sare look at them on the run Like a transformer mo gba na Mo gba ina mo sun won mo je won Omo wan le won le ba Omo wan kere gan won pe wa Owoh poison leleyi ko shey la Very soon you go see me for Coachella All my guys in the hood dem dey para Demo one time dem go faya The mother fucker wey do yama yama Kala gan kasa final

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store