Pariwo

Dotman, DJ Xclusive

Tune me up ayy X sive If you no dey wish me well Me I fit dey wish you well Anyhow e be my head go still dey there Kan kan o ni pe ka fi tissue we that's the fact tho Nothing wey dey bother me Cause Oluwa dey cover me Oriburuku o ti over me I go chop life I go gbe'ga mi yeah yeah Gucci mo wo yi Designer mo wo yi Good life e dey sweet me for body As I'm spending the money Baba na nothing I fit do ayy Than make I dey jolly The way Jehovah dey bless me ayy ayy E dey high me like Paami bullshit Me I no dey pariwo Omo me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey set awon Taiwo Me I no dey pariwo Omo me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey set awon Taiwo Tune me up ayy X sive Oya wen de zeh Ovi yeh vu oya wen de zeh Wen vi wen de zeh Ovi yeh vu oya wen de zeh Wen wen oya wen de zeh yeba Ovi yeh vu oya wen de zeh Wen wen Ovi yeh vu oya wen de zeh Wen wen These girls are too busy Too much activity On this I know negativity No impossibility Baba na nothing I fit do ayy Than make I dey jolly The way Jehovah dey bless me ayy ayy E dey high me like Paami bullshit Me I no dey pariwo Omo me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey set awon Taiwo bullshit bullshit Me I no dey pariwo Omo me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey set awon Taiwo Tune me up ayy X sive ayy Superstar DJ ayy Mix by LordGabrielz ayy

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store