You Go Know

Ajebo Hustlers

If you no use your head Them go use am drink garri drink garri o If you no hustle for the bread For this life you go drink garri drink garri o I no need your help Make you no use my name gist where them dey drink pami o I believe in myself All your doubt e don okpari okpari o Oh you no know now you go know Shebi you never know na today you go know Oh you no know now you go know In case you never know na today you go know Abeggi leave me seff (Abeg) See i dey find money omo i mean business (omo) I no dey like something wey go dey give me stress (at all) Or dey around people wey go dey see me less or like an infidel Ogini si eba puo (ogini) Ajebo Hustlers untill the day i fall As i dey grind everyday me i still dey praise my God I dey win so dey no fit delay to pick my calls abobbi if at all If you no use your head Them go use am drink garri drink garri o If you no hustle for the bread For this life you go drink garri drink garri o I no need your help Make you no use my name gist where them dey drink pami o I believe in myself All your doubt e don okpari okpari o Oh you no know now you go know Shebi you never know na today you go know Oh you no know now you go know In case you never know na today you go know I no go fit let you to chop my eye Abeggi make you leave that one you talk na lie The person wey you fit to dey call your guy Fit be the reason water comot your eye I no go fit let you to chop my eye Abeggi make you leave that one you talk na lie The person wey you fit to dey call your guy Fit be the reason water comot your eye Oh you no know now you go know Shebi you never know na today you go know Oh you no know now you go know In case you never know na today you go know

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store