Oh My Home

Ajebo Hustlers

Oh no no no no no no no Everybody looking for something to believe in Oil price rise even with their BP You no sort course you go see your VC You no get the job cause you no know the DG Wayo Oh my home (No wayo o) Oh my home (No mago mago o) Oh my home When shall I see my home I dey dream of Oh my home (No wayo) Oh my home (No mago mago o) Oh my home When shall I see my home I dey dream of See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Them cast and bind by fire oh Fire oh Fire oh Fire oh See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Waka waka waka sotey dem tire oh Tire oh Tire oh Tire oh (Kpos) I dey carry cutlass any pit wey dem dig We must jump and pass Shey na H you dey H wey make you sabi contact If na hate you dey hate abobbi stop am fast You wey dey pali with my padi from back No forget say chinos look like khaki from far For basic amenities my people dey cast and bind Who do us this thing the matter suppose cast from time Everybody looking for something to believe in Oil price rise even with their BP You no sort course you go see your VC You no get the job cause you no know the DG Wayo Oh my home (No wayo o) Oh my home (No mago mago o) Oh my home When shall I see my home I dey dream of Oh my home (No wayo) Oh my home (No mago mago o) Oh my home When shall I see my home I dey dream of See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Them cast and bind by fire oh Fire oh Fire oh Fire oh See my people say dem don pray tire oh See my people say dem don cry tire oh Waka waka waka sotey dem tire oh Tire oh Tire oh Tire oh Ah yo make way bad boys coming through Ajebo hustlers Kops lifestyle Advante

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store