No Conversate

MOJO AF, PrettyBoy D-O, Zilla Oaks, Marv OTM

Young Tochi keep mobbin Listen Seri oko mi Seri oko mi Seri oko ko mi Seri oko mi Seri oko mi Why they wan come for me So much money so many zeros Talking bout apostrophes Seri oko mi Seri oko mi Seri oko ko mi E dey like we no dey concede When I dey your post I dey like Henry Bros I no go lie Oxxxymiron many girls I carry Man I be the baddest in the country The way I fight be like Kung fu So I dey warn these niggas no dey form G If Pretty dey no dеy call your plug Man I smoke the loudest in thе country Me no conversate Why you wan dey yan a nigga jor no be loose change Abeg bro safe Pockets always getting fatter bro we no dey loose weight Cop a new chain for my new ting We no dey waste time we no dey too play If no be the money If no be the kpa Why you come dey follow me talk Ogbeni no dey long talk Gucci for the boys shey you sabi hush pup Everybody wanna form gang gang till we pull up at the bus stop I Skrt dash like I'm Denzel Now they call me omo Bendel Me my money don dey yell Is your money talking nigga then I can’t tell Make them no follow me talk Make they no follow me play Shitting on niggas for days I been on different strains Hit M's in different ways Too lit on a different blaze Hottest in every state Started from this ABJ They like Z when you gone break away Watch and see when I’m the head of state Me and all my niggas paved the way Ran the money up split it different ways Fucked around and went our separate ways Fucked around got the paper pay Now the bitches call me flavor flav I’ll be in your city I’ll be on the way Catch a body nigga andele Nina on the hip hanging by the waist Got another album on the way What I gotta say Sorry for the wait We don’t talk to fakes don’t conversate I been on my jays I just demonstrate Big body swerving switching different lanes Nothing but the net never caught a stain urgh Ogini ogini ogini I do the dash it’s digi I been the man in the city I Move like Aguero Block em like Mendy Cool like I’m Marvin in Fendi Rocking with DO it’s pretty I might just pick up a 20 if someone offend me Don’t talk to me plenny Seri oko mi Seri oko mi Seri oko ko mi Seri oko mi Seri oko mi Why they wan come for me (Airplane mode) So much money so many zeros Talking bout apostrophes Seri oko mi Seri oko mi Seri oko ko mi Na only money language I understand mi tie gbo Yoruba mo Mi de kuku gbo oyinbo tele reason ti mo se n so Yoruba lo Ko si PlayStation a ti sere tan a n ise n lo ninu parlour It’s essential ko ja mi ma ta lo presidential bi Baba Iyabo No they call me I no dey pick up especially numbers way no dey ma contacts Blow my loud for my house for their house e dey sound like Ikeja bomblast It dey wow them how now I fit buy class me we no dey come class Daily blessings in abundance bring the contracts keep your congrats They say one word for the wise me nah Solomon I no need yan they get All of my mans dey set Make niggas dance till death See as I stand erect wild See all your mans like reptiles Me no dey yan na vex It’s called A no follow them yan collect style

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store