UPDATE

Zigi Terry

Yeee apa ti jabo ooo jesu Steadily me I dey grind Olorun maje kin resu make all my worries dey settle Make them no see me finish I dey boil rice for kettle One maye wey go bless my aza And everybody go dey like my pattern All the bad energy esofunmwon koh japa My battery no full no spoil my charger We fit dey play make my own play dey pay Olorun maje a ri rede rede Many don die and some people seke My mama dey house so I no fit play o Shokoto penpe is a nikka Omi gaari is a water hope you dey jut am Me and you we no be nigga Akanjor morari ni o Shey you dey dig am Orimi masun le o Eleda mi masunle Cuz if nah one rich man born me I for dey ball sunday too Saturday o Orimi masun le o Eleda mi masunle Cuz if nah one rich man born me I for dey ball sunday too Saturday o Omo wetin you want talk wey you want fall Migbonkankan moh o my ear don block Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh If no be money matter boya make you lock up Omo wetin you want talk wey you want fall Migbonkankan moh o my ear don block Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh If no be money matter boya make you lock up Allahumo Amin Amin! Mofe Jaye sanfrasisco Germany Gbomo pupa wole Omo Lepa shandy Womi dada emi Omo Tojo daddy I want drive Bugatti Billion dollar dream and I'm well determined Omo oro mi jami Update wo lonlo Omo oro mi jami Orimi masun le o Eleda mi masunle Cuz if nah one rich man born me I for dey ball sunday too Saturday o Omo wetin you want talk wey you want fall Migbonkankan moh o my ear don block Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh If no be money matter boya make you lock up Omo wetin you want talk wey you want fall Migbonkankan moh o my ear don block Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh If no be money matter boya make you lock up

Written by: Adisa AladeLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store