Kelele

Yemi Alade, Rotimi Keys

Rotimi Keys yeah (Hen) Yemi Alade (Eya eya hen) Effyzzie Make we dey je gbadu (Yeah hen) Oh na na (Eya eya) Ayakata (Hen) my people how you dey Make we dey miliki kelele From Markurdi to London Anywhere wey you dey say (Kelele) If your customer don come Make you tell them to help you say (Kelele) Oya now Eya eya Make we dey je gbadu kelele (Jegbadu kelele eya) Eya eya Make we dey miliki kelele Eya eya (Sisi jegbadu) Make we dey je gbadu kelele (Oya bobo jegbadu) Eya eya (How are you) Make we dey miliki kelele If he bad today Tomorrow adun (Kelele) My brother hustle and pray God I go do am (Kelele) Oya now Eya eya (Fe yin le baby) Make we dey je gbadu kelele (Let's go) Eya eya Make we dey miliki kelele (Jegbadu en) Eya eya (Baby jegbadu) Make we dey je gbadu kelele (Miliki dey go) Eya eya Make we dey miliki kelele Anywhere you dey Anywhere you dey If dem ask you say How market today Make you tell them say Make we dey jegbadun kelele Baby tell them say (Eya eya) Make we dey miliki kelele Bobo bobo tell dem say (Eya eya) Make we dey jegbadun kelele Aunty make you tell them say (Eya eya) Make we dey miliki kelele Oya jegbadun eh Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole Dusa Anywhere you dey Anywhere you dey If dem ask you say How market today Bobo make you tell the say Make we dey jegbadun kelele (Oya baby) Baby tell them say Make we dey miliki kelele Uncle tell them say Make we dey jegadun kelele Aunty make you tell dem say (Eya eya) Make we dey miliki kelele (Ehh) Ayakata (Eya eya) Water to wine Grass to grace Make we dey jegadun From small to plenty (Oh na na eya eya) Loke loke oo Make we dey miliki kelele What God has put together Let no man put asunder Make we dey jegadun kelele (Eya eya) Ayakata Make we dey miliki kelele E don finish God go do am again

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store