PRESS

Wurld

Hummmmmmmmming Vocalizing intro She no dey press She tell me baby she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me I no dey press Give me your loving don’t want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press Oh na na na Baby no make me go all la la out Press on your buttons all na na na night I won’t press your feelings I won’t cross those lines yeah I know so many will tell you lies Lie on my past so that we can divide It’s no lie for you, I go all la la out For you, anything I go all la la out yeah And I don’t wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I’m looking in your eyes Love it when you smile and giving me that whine Eyayiyahiyai don’t like Wasting my time pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see only thing I need is the way you make me feel yeah She no dey press She tell me baby she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me I no dey press Give me your loving don’t want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto Oh na na na your touch is spiritual, human divine the way your dey make go all la la out Chop all my money go all la la out yea I need you everyday by my side if you trust me with your heart I won’t let you cry If you trust me with your body I won’t let you drown For your anything I go all la la out yeah And I don’t wanna waste your time Catching my high with your vibe Giving me the signs, I’m looking in your eyes Love it when you smile and giving me that whine Eyayiyahiyai don’t like Wasting my time pushing on the wrong tribe Many evil things wey my eyes don see only thing I need is the way you make me feel yeah She no dey press She tell me baby she no want stress She got her own so she no dey press Say na my vibe wey dey make am wet Me I no dey press Give me your loving don’t want no stress Say many men dem dey try to press Na only me wey dey make her press I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto I ain’t never make I wait pronto pronto Giver her anything she want pronto pronto Press her button make she come pronto pronto Me o no go let you go pronto pronto

Written by: Alagwu Chigozie Michael, Sadiq “WurlD” OnifadeLyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store