Fine Girl

Waje

Hmmm hmmm hmmm Don't be upset if I raise my shoulders cuz To bad W A J E Waje Omo to sho see this fine girl girl Baby boy You no fit impress me with fancy toys And money gist I really can't enjoy No think sey I be that kind of lady Material lady Cuz I got my own I no depend on nobody cuz I am grown I hustle hard I win outside my comfort zone Diva to bad oh Don't think I don't know ooo That I'm a fine girl (Na me) I'm a fine girl (Na me) See my crib (See my motor) Paparazzi (Dey take me photo) I'm a fine girl (Na me) I'm a fine girl (Na me) See my crib (See my motor) All the boys (Wan snap me photo) Where are my fine girls (Fine girls fine girl) Make una stand up all my fine girls (Fine girls fine girls) Uh uh uh Whеre are my fine girls (Finе girls fine girls) Just put you hands up all my fine girls My fine girls (Yeah) Baby girls you can have anything in the world But don't go thinking that he is a man's world You got to work hard to get your own So you can tell them give me two (l get am) Louis Vuitton (l get am) Maserati (l get am) Even Ferrari (l get am) That house in Lekki (l get am) Or even Paris (l get am) Na wetin you want do for this fine girl do ooo That I'm a fine girl (Na me) I'm a fine girl (Na me) See my crib (See my motor) Paparazzi (Dey take me photo) I'm a fine girl (Na me) I'm a fine girl (Na me) See my crib (See my motor) All the boys (Wan snap me photo) Where are my fine girls (Fine girls fine girl) Make una stand up all my fine girls (Fine girls fine girls) Uh uh uh Whеre are my fine girls (Finе girls fine girls) Just put you hands up all my fine girls My fine girls (Yeah) I'm a fine fine fine lady ah Fine fine fine lady ah See my fine fine fine lady ah Fine fine fine lady ah I dey dege (Dey pose) Dey dege (Dey pose) Just dey dege (Dey pose) Dey dege (Dey pose) Whеre are my fine girls (Finе girls fine girls) Make una stand up all my fine girls (Fine girls fine girls) Whеre are my fine girls (Finе girls fine girls) Just put you hands up all my fine girls My fine girls Where all my fine fine fine fine fine fine Fine fine fine fine fine girls See trader See banker See mummy See them See girls See girls My sexy ladies stand up come on

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store