(Hey, okay)
(Eh, London)
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole? Ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to bother you, at all
Monkey dey worki, baboon dey chop
Kilamity you say you be talk and do, oga
Tell me wetin you fi do
I don't mean to bother you, at all
Monkey dey worki, baboon dey chop
Kilamity you say you be talk and do, oga
Tell me wetin you fi do
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to
Written by: Michael Hunter, Michael Ovie Ikaka, Michael Segun Ajayi, Tiwa SavageLyrics © Sony/ATV Music Publishing LLCLyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now