Kolobi

Tiwa Savage

Agan agan ma ronumo oo omo bo Agan agan ma ronumo oo omo be As baba God is involved you won't fall You won't fall What you looking for Don't give up cause you know you will find it here When money no dey and you no fit to feed your pikin yeah If you just believe nothing wey you no fit achieve o So call everybody call them make them come and rejoice o Oya join me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh Ikanebe oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna Oya join me make me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh Make dem jealousi oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo E no get mountain e no get road block There's no hold up wey no go clear o And all your problems dem no reach oo Lay them flat and parege lori won And scatter body no send nobody do as you like o Dance all around oya jump all around oya act like you score goal And scatter body no send nobody do as you like o Take your time to count your blessings and be grateful for your live Oya join me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh Ikanebe oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna Oya join me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh o Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh Make dem jealousi oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna Oya join me make me jolomi Oh oh oh oo oh oh oh oh Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh Make dem jealousi oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store