Don Dada

Timaya

Don dada uhh yeah Don dada uhh yeah Na we be don dada Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah Yeah don dada uhh yeah We be don dada uhh yeah Na we be don dada Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah Telli mi telli me telli me how you feel eh The people you dey help say na dem go fuck you up eeh Make una telli me telli me telli me how you feel eh eh ai leggo The people you show love to na dem go fuck you up eh Today broke is a fuck up ehn I get guys weh I bring up I pick dem from the bus stop Now if I call them no dey pick up for the gbedu weh we dey All these guys weh dey insult continue So nice and I won't stop My level can never drop I'm their role model I'm their big boss for the gbedu weh we dey Ooh oo all the money weh I get I wanna hold it I don't wanna go to the club one night and blow it hear me now Yehh The best investment is on yourself oo I don't wanna hear say nobody come pick my call no more What's my name Leggo don dada chulo eh Say again don dada What's my name Call me don dada Chulo don dada Chulo I be their don dada What's my name don dada Say again don dada right What's my name leggo Cal me don dada Say my name don dada Leggo Everyday everyday everyday I just dey go No time no time Dem dey hate, dem dey hate Dem dey see say me I get so much loving I don't understand how you help a brother And he turn him back on you Every day still I die they can never see me fall, that one na lie Ooh oo all the money in the world I wanna hold it stoopid I don't wanna go to the club one night and blow it hear me now Yehh! The best investment is on yourself oo I don't wanna hear say nobody come pick my call no more What's my name Leggo don dada papi Say again right ouh don dada papi What's my name don dada consur (Don dada right I be their don dada What's my name chulo eh don dada Say again don dada right What's my name leggo Cal me don dada Say my name don dada Leggo I love me stoopid stoopid papi papi great chulo Right

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store