Critical

Zlatan, Stonebwoy

AhGad again Jiomo Stonebwoy Phantom We go make them dance again Astalavi give dem Situation dey getti critical critical critical critical Pressure dey over minimal I dey feeli cynical o I dey feeli cynical Shey no be me be principal Ololo Oyoyo Eh Bhim One very beautiful sabbatical As I dey listen to some classical This bakassi be physical Na physical eh As she dey use am technical I con dey use mathematical tical This girl na typical Hypocritical Situation dey getti critical ehem ehe The pressure dey over minimal Ah Mathematic I dey feeli cynical oh Shey no be me be principal Weytin dey happen See I don charge I don craze Make we dey move to dey enter the place I don charge I don craze Ayiii Make we dey move to dey enter the place Ama oh Ama woho yɛ mi fɛ o Kuonbe Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o Dankyi oh Dankyi oh Ama oh Ama woho yɛ mi fe o Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o Nene see You don cause total confusion Jiomo Them for arrest you for this kind seduction Ah where you do this yansh Shey na Turkey Ghana Dubai or London Oh baby oh baby oh baby E go benefit you if you be my lady My lady I am ready to go baby if your ready Oh baby oh baby if you are ready I go carry you chop life You go misbehave like Polo I go dance for you like Poco Omo to mo ijo jo se I go carry you chop life You go misbehave like Polo Wey see Daddy turn to Sugar Daddy Situation dey getti critical Critical Critical Pressure dey over minimal Ah Mathematic I dey feeling cynical oh Shey no be me be principal Weytin dey happen See I don charge I don craze Make we dey move to dey enter the place I don charge I don craze Ayiii Make we dey move to dey enter the place Jiomo Ama oh Ama woho yɛ mi fɛ o Kuonbe Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o Dankyi oh Dankyi oh Ama oh Ama woho yɛ mi fe o Dankyi oh Ama woho yɛ mi fɛ o Hottie nkɛ hottie yɛ mi oh Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh Hottie Hottie Hottie yɛ mi oh Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store