Scatter My Head

Zlatan, Guchi

Correct me if am wrong (If am wrong oh baby) I say make you tell me what dey sup (What dey sup ayi) You say let bygone be bygone (Bygone gone) Now you are wanting what is gone (What is gone) You are wanting what is gone eh (What what gone) Bobo don scatter my head Don scatter my brain Don finish me kpata kpata Anytime wen you dey call (You dey call) I no hesitate to pick up the phone my lover Iwo niko ni mo fe Baby baby baby jowo ma fi mi si le Tell me what you waiting for Tell me what you waiting for say tonight you go You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) Oya dis your backa (Your backa) Shey na China made or inheritance from your mama (From your mama or your father please tell me now) Okaka (Okaka kaka) No be small thing you do in creating this kind backa (Dis kind backa ka ka) O baby je ka mo seh seh First of all na who born this fine girl (Fine girl) She merrow I ready to die here (Die here) I no need job na him be my diet (Diet) Jakun jo je ka meet dadiye (Dadiye) But if na money I get am (I get am) Any problem I go solve am (I go solve am) I no wan see you with another (Another) I be good boy no wahala ah (No wahala) See your bottom belle (Bottom belle) Ma de be Gbe su mo mi Wa jo gede My cee cee Are you like this Are you too fine You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm) You make a girl (Mm) Make a girl (Aah) Make a girl (Kpalanga) Make a girl (Mm)

Written by: Lyrics © SUNDAE SONGS LLCLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store