Wicked

Solidstar

Shaaba Micon Yeah yeah All my fans wey dey para for me Am so sorrry Na the girls dem carry me go yo oh My fans wey dey para for me Am so sorry Dem still dey carry me go oh Wetin a man go do without the girl dem The girls are made for the man dem Chai body dey do me something yeah Girl your body calling yeah Wicked wicked Girl your body is wicked Wicked wicked Girl your body is wicked Speechless Speechless For your booty am speechless Speechless am speechless For your body am speechless Chai Ojekeje Orekete yeah yeah Omalicha Baby nwayo Okpekete Ojekeje Omalicha Baby nwayo oh oh oh Shabba Micon Ojekeje Orekete Ojekeje Omalicha baby nwayo Mama say make I no go Say let the girls dem loco But my spirits no dey lie oh girl I have found something in you oh baby Wicked wicked Girl your body is wicked Wicked wicked Girl your body is wicked Speechless Speechless For your body am speechless Speechless am speechless For your body am speechless Chai Ojekeje Orekete yeah yeah Omalicha Baby Wire Okpekete Ojekeje Omalicha Baby wire Ojekeje Orekete Omalicha baby wire Ojekeje Orekete Omalicha baby wire Am feeling funny Looks like am horny Chai Body dey do me something yeah Girl your body calling yeah Chai Ojekeje Orekete Omalicha Baby nwayo Okpekete Ojekeje Omalicha Baby nwayo Ojekeje Orekete Ojekeje Indomix Ojekeje Omalicha baby wire

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store