Life

Del B, Ycee, Slimmz

Hmm uh no no no oo Life Yea uh eii ya Ti aye ba she e leshe o E get how life be sometimes E go throw you left right front center Are you gallant Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o Tiaye ba na en kumo yen Sho ma su re te o Oh no u yea uh e un ee I don't wanna know know know Wetin eye don see before Everyman get him hustle We don tey for that trouble Wey don blow c4 Omo I might never go go go Where you don go before See na you geti muscle But na me get the hustle wey don pay before But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't fuck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't fuck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o Tiaye ba na en kumo yen Sho ma su re te o O G without exposure Mehn na lie e dey lie Young G got that exposure Cus na fly I dey fly I've been through it and I barely survived yeah I've seen it all that's why I'm never surprised Seen a kid lose his mom the same day he arrived They ain't have a heart to heart They ain't even seen eye to eye I've seen a nigga struggle just to get 9 5 Now we gotta work 5 midnight Trying to get right Get it the right way Niggas gotta do everything Bosses want sexual favours Girls getting fully butt naked Just to earn minimum wage I sit here steady looking for clarity Niggas in my comment looking for charity I just take my problems drown them in Hennessy Ooh and baba God let my mama bury me But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't fuck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't fuck with life Uh yea don't fuck with life Say don't don't don't don't Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o

Written by: Lyrics © EMPIRE PUBLISHINGLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store