Dem No Be God

Sean Tizzle

Baba mi loke Them try to bring me down o gbemi soke Now my life is ok No be by power or might baba mi loke Oshe funmi e e Papa rarara papararara Papa rarara papararara Papa rarara papararara Papa rarara papararara Them no be God Them try to slow me down but them no be God Them try to bring me down but them no be God Them try to stop my shine but shebi na my time Them try to knock my grind See i go rise i go see i go spend Them go go them go sit i go still come Ko ma wi aro jo wa mo be be No be me see na God wa mo te be Them say them make me Makе them try to make another mе lailai Shey na them create me Make them try to create another me lailai See na God wey still dey bless me And his mercies dey protect me I go please you everyday ai each and every way See na God wey still dey bless me And his mercies dey protect me I go please you everyday ai each and every way Baba mi loke Them try to bring me down o gbemi soke Now my life is ok No be by power or might baba mi loke Oshe funmi e e Papa rarara papararara Papa rarara papararara Papa rarara papararara Papa rarara papararara Them no be God Them try to slow me down but them no be God Them try to bring me down but them no be God Them try to stop my shine but shebi na my time Them try to knock my grind Se mi wole se ni funmi God i'd never let you go Iwo lo gbe mi leke and i'd always love you so Baba lo seyi funmi and i will always love you so Baba mi loke Them try to bring me down o gbemi soke Now my life is ok No be by power or might baba mi loke Oshe funmi e e Papa rarara papararara Papa rarara papararara Papa rarara papararara Papa rarara papararara

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store