Prayers

Scarface

Baba God na beg I dey beg No let all the time my eye to red ooo Make problem no gather for head Make I fit to gather the bread Make Okpo no kill me for bed Make hunger no hold me for neck ooo Nigga praying on his knees Make I no stress for school fees Make my babe no mend ooo I never fit to buy am hair ooooo I still dey pray for your grace Make i no look like who dey craze oooo Lord I still dey pray for the money and the grace and the talent and including wisdom Make I get paid and gather all the checks so I can scatter all their mission ahhh Sorry pretty girl I'm not so cold Na money I need girl no be Toto The way I think sometimes I wan kolo Sometimes I dey loss for my head I no dey know Wetin be my own Only thing I sabi na to sing on any note Every other thing Ravmen go carry go Them say even If I sabi to sing I no go blow Wetin dem know Back then I get one nicker and one polo Always by the corner dey smoke Igbo Thank God no be Hit I follow go Omo me I no happy I sorrowful I know when I get the bread and gather don Even who no love me then go call me bro

Written by: Johnson LotobiLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store